Download Music Mp3Trending

Boy Spyce – Folake

Sponsored Links

Nigerian music superstar and top-rated artist Boy Spyce, signed to Mavin Records, opens the new year with the electrifying song “Folake.”

The amazing hit serves as a follow-up to the earlier EP, “Chapter X EP,” which features all mavin record artist like Ayra Starr, Crayon, Rema, etc.

Not to mention, you must listen to this amazing hit tune and do not forget to share it with your friends and family.

Finally, do not hesitate to add this exclusively made song to your music playlist.

Listen & Share Your Opinion BELOW! 

DOWNLOAD MP3

 

Boy Spyce – Folake (Lyrics)

[Intro]

Cinemato

Snap mi fine cinemato

Illuminate

Nile, Niger, Senegal, Congo

Scatter my dada, Medulla bololo

I go suck your ponmo

Make you do nono

 

[Chorus]

Folake don pompous

She don dey drive Brabus, so

She no dey talk to us again

She no dey come campus again

Dem say she go do runs

And her hippopo don tamus

And her kinni dey cause virus, ewee

They just dey talk jargons

‘Cause na she wey dey make my heart beat

Parara rara rara rara

Na she make my heart beat

Parara rara rara rara

Na she make my hеart beat

Parara rara rara rara

Na she make my hеart beat

Parara rara rara rara

 

[Verse]

Automatic

You’re romantic

Aromatic

Acrobatic

Problematic

Come drive in my 4matic

Be like magic

Diplomatic

Cinematic

Golibe shey you know say

You and I will live as one

So make you no dey do as askor

She burst my opolo

I don dey soko

[Chorus]

Folake don pompous

She don dey drive Brabus, so

She no dey talk to us again

She no dey come campus again

Dem say she go do runs

And her hippopo don tamus

And her kinni dey cause virus, ewee

They just dey talk jargons

‘Cause na she wey dey make my heart beat

 

Parara rara rara rara

Na she make my heart beat

Parara rara rara rara

Na she make my heart beat

Parara rara rara rara

Na she make my heart beat

Parara rara rara rara

[Bridge]

Iwo nikan ni mo fę fę

Iwo nikan ni mo fę fę

Mi o le ta ę bi tętę

Mi o le ta ę bi tętę

[Outro]

Nile, Niger, Senegal, Congo

Scatter my dada, Medulla bololo

I go suck your ponmo

Make you do nono

Baby you go rogo

Illuminate

Snap mi fine cinemato

https://m.youtube.com/watch?v=GrINTcxQam0

Leave a Reply

Back to top button